33 God word sey: “Si, for Zion, I dey arrange stones wey go make pipol fall, yet doz wey bilive am, E nor go disappoint dem.”