Online Bible

- Advertisements -




Proverbs 27:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Make yu kare for yor fig tree and yu go get many fig fruit to chop and na like dis too, dem go honor savant wey dey kare for en masta.

See the chapter Copy




Proverbs 27:18

Follow us:

Advertisements


Advertisements