Online Bible

- Advertisements -




Proverbs 25:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Wen wise pesin advise pesin wey ready to listin, wetin e tok, betta pass fine gold ring or necklace.

See the chapter Copy




Proverbs 25:12

Follow us:

Advertisements


Advertisements