Online Bible

- Advertisements -




Matiu 2:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 “ ‘Betlehem pipol, una wey small pass for all di pipol wey dey rule Judah, na from among una di pesin wey go lead all my pipol for Israel, go from kom.’ ”

See the chapter Copy




Matiu 2:6

Follow us:

Advertisements


Advertisements