15 Dem stay der till Herod die. Dis tin make wetin God profet tok happen sey, “I koll my pikin komot from Egypt.”