18 If dem chop any one for di third day, God nor go asept di man ofrin. God nor go favor en and di ofrin, bikos e nor dey klean and anybody wey chop am go sofa di ponishment.