6 Den e go take en sin ofrin go give God thru di priest and e go bring ram wey dey okay and wey dem go fit shange to silva shekel for en sin ofrin.