16 Aaron and en sons go chop di remainin ones. Dem go take am make bread wey nor get yist kon chop am for di Holy Place where God Temple dey.