Online Bible

- Advertisements -




Levitikus 4:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Den e go put some of di blood for di horn for di incense altar wey dey di tent. E go pour di blood wey remain under di altar wey dem dey use take dey burn ofrin, wey dey di tent gate.

See the chapter Copy




Levitikus 4:7

Follow us:

Advertisements


Advertisements