25 Di priest go shuk en hand inside di animal blood kon put am for di horn for di altar wey dem dey use for burnt ofrin. Den e go pour di remainin ones under di altar.