Online Bible

- Advertisements -




Levitikus 4:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 E go put en hand for di animal head kon kill-am for di nort side for di altar, where dem for dey kill animals for burnt ofrin. Dis na di ofrin wey dey remove sin from pesin body.

See the chapter Copy




Levitikus 4:24

Follow us:

Advertisements


Advertisements