7 Bikos di priests dey holy, dem must nor marry ashawo or woman wey nor bi virgin or woman wey leave en husband.