Online Bible

- Advertisements -




Levitikus 10:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Den Moses tell Aaron and en two oda sons, Eleazar and Itama sey, “Make una nor barb una hair or tear una klot to show sey una dey mourn. If una do am, una go die and God go vex for di kommunity. But Israel pipol fit mourn, bikos God kill Nadab and Abihu.

See the chapter Copy




Levitikus 10:6

Follow us:

Advertisements


Advertisements