Online Bible

- Advertisements -




Levitikus 10:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Den Moses koll Mishael and Elzafan wey bi Aaron papa broda Uzziel pikin kon tell dem, “Make una kom karry una brodas body komot from di sanctuary go beri outside di kamp.”

See the chapter Copy




Levitikus 10:4

Follow us:

Advertisements


Advertisements