16 Moses ask for di goat wey dem take do sin ofrin, but dem tell am sey dem don already burn am. E vex for Eleazar and Itama kon ask,