2 Just as gold dey important and get value, na so too Jerusalem shidren dey important before, but naw, pipol dey trit dem like ordinary pot wey dem make with klay.