Online Bible

- Advertisements -




Kolossians 3:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Make una wear di new pesin, so dat una go dey new as una dey learn to know and bi like di Pesin wey kreate una.

See the chapter Copy




Kolossians 3:10

Follow us:

Advertisements


Advertisements