Online Bible

- Advertisements -




Kolossians 2:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 E bi like sey dis tins get wisdom, bikos pipol dey woship angels; dey pritend sey dem good and dey sofa dia body, but dis wisdom nor get value, bikos e nor fit stop pesin make e nor do di yeye tins wey dey en mind.

See the chapter Copy




Kolossians 2:23

Follow us:

Advertisements


Advertisements