Online Bible

- Advertisements -




Jonah 1:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 So di sailors kon sey, “Make wi trow dice take know di pesin wey dey kause dis wahala for us.” So dem trow dice and e kon show sey na Jonah dey kause am.

See the chapter Copy




Jonah 1:7

Follow us:

Advertisements


Advertisements