Online Bible

- Advertisements -




John 5:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 I nor go fit do anytin with my own pawa, but na wetin I dey hear from my Papa, naim I dey use take judge. Any judgement wey I give, na true one, bikos I nor dey do my own tin, but I only dey do as my Papa send mi.

See the chapter Copy




John 5:30

Follow us:

Advertisements


Advertisements