Online Bible

- Advertisements -




John 3:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 But di pesin wey dey do good tins, dey kom out for lite, so dat pipol go si di tins wey e dey do, bikos na as God wont naim e dey do.”

See the chapter Copy




John 3:21

Follow us:

Advertisements


Advertisements