Online Bible

- Advertisements -




John 20:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Di oda disciples kon tell am, “Wi don si Jesus.” But e ansa dem, “Unless I si en two hand wey dem nail kon put my finger inside di whole wey di nail make and shuk my hand inside di whole wey dey en belle, I nor go ever bilive una.”

See the chapter Copy




John 20:25

Follow us:

Advertisements


Advertisements