Online Bible

- Advertisements -




John 19:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Wen di priest oga dem and di temple polish dem si am, dem kon dey shaut, “Nail am for cross! Nail am for cross!” Den Pilate sey, “Make only una go nail am. But as for mi, I nor si any bad tin wey e do.”

See the chapter Copy




John 19:6

Follow us:

Advertisements


Advertisements