Online Bible

- Advertisements -




John 19:38 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

38 Afta dis time, Josef wey kom from Arimatea, wey bi Jesus sekret disciple, (bikos e dey fear di oda Jew oga dem), kon ask Pilate make e allow am karry Jesus dead body komot for der. Pilate gri for am and e go karry Jesus body komot.

See the chapter Copy




John 19:38

Follow us:

Advertisements


Advertisements