Online Bible

- Advertisements -




John 19:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Since di place where dem kill Jesus near town, many of di Jew pipol wey dey for Jerusalem kom read di sign-board, bikos dem rite am for three language wey bi Aramaik, Latin and Greek.

See the chapter Copy




John 19:20

Follow us:

Advertisements


Advertisements