14 (Dat time na aftanoon for di day wen dem dey prepare for Passova Feast). So, Pilate kon tell di Jew oga dem, “Make una look, na una king bi dis!”