Online Bible

- Advertisements -




John 18:35 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

35 Pilate kon sey, “Yu know sey I nor bi Jew, abi? Na yor pipol and priest oga dem bring yu kom meet mi. Wetin yu do sef?”

See the chapter Copy




John 18:35

Follow us:

Advertisements


Advertisements