Online Bible

- Advertisements -




John 18:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 But Simon Pita stand outside di kompond near di door. Den di oda disciple wey know di High Priest kom out kon tok to di savant girl wey dey guide di gate and e kon allow Pita enter inside.

See the chapter Copy




John 18:16

Follow us:

Advertisements


Advertisements