Online Bible

- Advertisements -




John 1:38 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

38 Jesus look back kon si di disciples dey follow am. Den e ask dem, “Wetin una wont?” Dem ansa am, “Oga God, (wey mean Tisha) where yu dey stay?”

See the chapter Copy




John 1:38

Follow us:

Advertisements


Advertisements