1 Make yu blow di trumpet, so dat dem go hear am for Zion wey bi God holy hill. Make evribody fear well-well, bikos God day dey kom.