Online Bible

- Advertisements -




Daniel 8:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Wen dia kingdom don dey won end and dia sin don plenty well-well, anoda wiked king wey sturbon and dey lie well-well, go kom ponish dem.

See the chapter Copy




Daniel 8:23

Follow us:

Advertisements


Advertisements