Daniel 7:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English9 “As I still dey look, dem kom set throne and Oga God wey nor dey die kon sidan put. En klot dey white like snow and en hair bi like lamb skin. En throne dey bring fire like sey di wheel dey burn. See the chapter |