Online Bible

- Advertisements -




Daniel 3:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 King Nebukadnezzar vex well-well and en face kon dey red for Shadrak, Meshak and Abednego. Den e orda sey make dem heat di fire seven time, so dat e go hot well-well.

See the chapter Copy




Daniel 3:19

Follow us:

Advertisements


Advertisements