Daniel 2:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English9 If una nor tell mi di dream naw, na only one tin go happen to una. Una dey plan to lie give mi, bikos una bilive sey I fit shange my mind leta. So make una tell mi di dream and I go know sey una fit tell mi wetin e mean.” See the chapter |