Bible and Study - BibliaTodo
Bibles, commentaries, dictionary, free reading plans, and more...
5.0★★★★★
23 I praiz and honor Yu, di Oga wey bi my papa dem God. Yu don give mi wisdom and pawa; Yu don ansa my prayers kon show mi wetin I go tell di king.”