9 I go kommand make dem shake Israel pipol just as dem dey shake korn wey dey tray. I go shake dem with di oda kountries, so dat di yuzles ones among dem go fall komot.