26 All di kings wey dey di world stand and di rulers gada togeda against Jehovah and di pesin wey E choose.’