2 To Timoti, my pikin wey I love. Make grace, mesi and peace dey with yu from God awa Papa and awa Oga God Jesus Christ.