Online Bibel

- Annoncer -




Kolossians 2:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Even doh una bin don die inside una sin bikos dem nor sekonsaiz una body, God kon make una dey alive with am, bikos E don forgive una sins.

Se kapitlet Kopi




Kolossians 2:13

Følg os:

Annoncer


Annoncer