26 So di sekret wey E hide from awa grand-grand papa dem and evribody wey dey di world before, E don open am make en pipol si.