Online Bibel

- Annoncer -




John 9:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Some Farisee pipol kon sey, “Nor bi God send dis man, bikos e nor suppose to do any work for Sabat Day.” But odas sey, “How pesin wey dey kommit sin go fit do dis kind mirakle?” Dis argument kon make di pipol divide.

Se kapitlet Kopi




John 9:16

Følg os:

Annoncer


Annoncer