Online Bibel

- Annoncer -




John 8:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Jesus ansa dem, “Even if I dey tok about mysef, wetin I dey tok na true, bikos I know where I from kom and where I dey go. But una nor know where I from kom or where I dey go.

Se kapitlet Kopi




John 8:14

Følg os:

Annoncer


Annoncer