Bibel og Studie - BibliaTodo
Bibel, værktøjer og gratis planer
5.0★★★★★
39 Jesus ansa dem, “Make una kom si am.” So dem go si di place wey e dey stay kon stay with am dat day. Dat time na about for oklok for aftanoon.