Online Bibel

- Annoncer -




Daniel 4:34 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

34 But wen di seven years don pass, mi, Nebukadnezzar kon look heaven and my sense kom back to mi. I praiz di Most High God kon give honor and glory to di Pesin wey dey live forever and en kingdom go last forever.

Se kapitlet Kopi




Daniel 4:34

Følg os:

Annoncer


Annoncer