23 So dem choose two men, one na Josef wey dem dey koll Barsabas (but some pipol dey koll am Justus) and di oda one, na Matias.