Online Bible

- Reklamy -




Matiu 21:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Where John baptizim from kom? Na from heaven or pipol?” Dem kon dey tok about di matter among demsef sey, “If wi sey, ‘Na from heaven,’ E go sey, ‘Den why una nor bilive am?’

Viz kapitola kopírovat




Matiu 21:25

Následuj nás:

Reklamy


Reklamy