Online Bible

- Reklamy -




Levitikus 4:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Den e go put some blood for di horn for di incense altar wey dey di tent. E go pour di blood wey remain for under di altar wey dem dey use take dey burnt sakrifice wey dey di tent gate.

Viz kapitola kopírovat




Levitikus 4:18

Následuj nás:

Reklamy


Reklamy