Online Bible

- Reklamy -




Lamentashons 4:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Naw, pipol dey shaut for dem anyhow sey, “Komot for here! Una wey dey smell! Make una nor tosh us!” So dem kon komot der go anoda town, but any town wey dem waka go, di pipol dey porshu dem.

Viz kapitola kopírovat




Lamentashons 4:15

Následuj nás:

Reklamy


Reklamy