Online Bible

- Reklamy -




Kolossians 3:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Make Christ word stay inside una and make una dey tish each oda with wisdom wey go make una heart strong. Make una dey sing psalms, hymns and spiritual song and dey do all dis tins to really tank God from una heart.

Viz kapitola kopírovat




Kolossians 3:16

Následuj nás:

Reklamy


Reklamy