Online Bible

- Reklamy -




Jonah 1:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 But Jonah kon plan to run go anoda place, bikos e nor won do wetin God tell am. E travel go Joppa where e for si one ship wey karry load dey go Tarshish. So e buy tiket kon enter di ship, so dat e go fit hide from God.

Viz kapitola kopírovat




Jonah 1:3

Následuj nás:

Reklamy


Reklamy